Abeg, enable JavaScript to use dis form.
StopNCII dey only collect Pictures and Videos dem wey dem share nakedness without dem Owners permission, if ya own no be dat one, dem no go remove am
For hia, you fit take am do fingerprint for ya pictures and videos, and send them enter we database, make sure say ya media meet these criteria:
I gree
Ah-ah, sorry o, but we no fit help you with ya case. If you dey under 18 for inside di content, abeg holla National Center for Missing and Exploited Children or Internet Watch Foundation for help.
If you dey outside UK, waka go dis page to find resources for di kontri wey you dey.
Thank you for showing interest for dis tool.
You no qualify based on di informate wey you give us.
If you sabi di person wey dey inside di picture(s)/video(s), try tell dem make dem use dis service direct.
If any of their picture(s)/video(s) don already dey online, di fastest way to get help fit be to report am directly for di platform. To learn how to report for different platforms dem, waka go we reporting guide here.
For more informate, see di FAQ or Resources and Support.
If dem don share any of ya picture(s)/video(s) online before, di fastest way to get help na to report am direct for di platform. To learn how to report for different platforms dem, waka go we reporting guide here.
Select di picture(s) or video(s) wey you wan protect for ya phone or device. Make you remember say, ya picture(s) or video(s) no dey komot from ya phone o, dem just wan scan am so dem fit get di special 'hash' or digital fingerprint wey e get. Once dem don get am, dem go share am with di companies wey dey do dis work>/a>. Abeg, make sure say you dey choose di correct picture(s) or video(s) from ya gallery and check di name wey dey down so you know say na di correct pictures/videos you dey hash.
You fit select up to 20 photos/videos for each case.
Review ya Case
You fit upload maximum of 20 photos/videos for each request. Abeg, submit different cases if dey necessary.
OK
Dem no fit accept one or more pictures because dem no support am, di quality too low, or dem be duplicate
Abeg, create password wey you go dey use check how ya case dey go. If you lose di password or you forget am, you no fit reset am o, and StopNCII.org or company wey dey work with us no go know am. Ya password na at least 10 characters long.
Dem go give you case number once you finish open ya case. No lose ya case number or ya password o, because you no go fit find ya case again with any oda thing.
We fit send you email with ya case number if you want. To protect ya privacy, we no go keep ya email address for we server or share am with anybody (including companies wey dey do dis work).
Abeg review case before you send am. Abeg write down or copy ya Password.
Select Photos/Videos
Na me dey inside di picture(s)/video(s) wey I choose
I don pass 18 years when dem take di picture(s)/video(s)
Email Address (No be must):
Password:
If you put email address, dem go send ya case number go ya email. If you no want put email, abeg dey ready to write down or copy ya case number wey go show for di next screen. Abeg also write down ya Password.
If everything dey correct, and you gree make dem process and share ya hash(es), click "Submit".