1. Partners dem
  2. Industry Partners dem
  3. Join StopNCII Partner Program

Become Partner for StopNCII

We dey happy to welcome more partners dem and we dey invite new organizations dem to put StopNCII.org inside their own platforms dem. If you dey feel us, abeg fill dis form wey dey down so, one of we people go holla you sharp-sharp.

*Dis channel na only for organizations wey wan partner with StopNCII.org. StopNCII no dey position to reply any media or law enforcement request wey dem send through dis channel.  For more support, abeg check di relevant partners or check di FAQs to see if answer to ya question dey.

As StopNCII.org no get ya case number, and we no get users PINs too, so we no fit help you enter ya account back. Dem dey create hashes dem sharp-sharp, so any content wey match di hash, platform go moderate am base on their rules.

p>We no go reply to any request for help.